• 1
  • 0
  • 0
  • 1
  • 0
John Rebecca Nai-publish 4 taon kanina sa Iba pa, sa album: "They are threatening to kill me if I leave the group"

AUD-20200821-WA0005.mp3

Na so this actor go join group thinking say na for fun o not knowing he joined cult group..when he realize o my guy wan commot omo na so this people start to threaten am say if he commot them go kill am...Abeg my people that one they happen?? Hmmmm please be careful of group u join or are added to because it could ruin your life make person no call me dey cry o😁
Anyways plz leave a comment below stating what he should do or if na u wetin u fit do to get out of this situation??!!

Higit pa
139

:: / ::